Even though say World Health Organization don stop testing of malaria drug hydroxychloroquine as possible treatment for coronavirus, Director General of di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) wey dey torchlight melecine matter for Nigeria, Dr Mojisola Adeyeye say di kontri go kontinu clinical trials of di drug. Dr Adeyeye say …
